Yeah oo
Oritse femi oo
Eeh
Number one
He no matter if your only love later break your heart
Make you no think am if your brother become your counterpart
And if your best friend go dey choke your wife for your back
No reason am one day Dem go nack him own back
If you play good nah for your journey
He no mean say you no know wetin your time dey pass through
He all that hide skeleton under our cloth
Why you no go see other person for the top
Those people wey dey yoju sey u get fault
Nah Dem go praise you when ur blessing don dey come
Nobody is gonna leave this world
Weither is done he done go odi dandan these life dey move on
O nlo loni(o nlo Loni)
O nlo Loni,o nlo Loni
aye n lo ko le duro
U know dat these life is too short
Tete Jaye Ori re
O n lo Loni,aye n lo ko le duro
If old man tell u d experience of him life,u go open ur mouth just lyk crocodile
U go dey wonder how the man take survive
He dey hossle for life him no get time to critisize
Try to do good for ur mind,no dey shut people from the eye
Nah one eye man dey look people,Mr President yesterday tommorow nah ordinary man,that is life for u
O n lo Loni(o n lo loni)
O nlo Loni,o nlo Loni
Aye nlo,kole duro
U know dat these life is too short
Tete jaye ori re
O nlo Loni, aye nlo ko le duro
Oya oya oya sare je kan mo
Yes we are boss,u know Dem not
Ori mi gbe mi laa,Tori ile aye gba ogban
Eni ti owo ba yaa lo maa sare jeun lo(Ori mi)
Oloun maa je owo ota bami,all I need is fresh money
When u see me in the club u can bring for me,and u can roll with the girls and list the bills on me
yes we run d city yes we run d whole town
No time for jagbajantis life and shelter
When u dey form lyk say u know the whole plan,nah for ur front God don preach d fall down
O nlo Loni(o nlo Loni)
O nlo Loni,o nlo Loni
Aye nlo kole duro
U know dat these life is too short
Tete Jaye ori re
O nlo loni,aye nlo kole duro
Owo ti de this is our time
Je ka jaye,je ka jaye looo
Owo ti de this is our time
Iyowiyo,je ka jaye looooo
O nlo Loni(o nlo Loni)
O nlo Loni,o nlo Loni
Aye nlo kole duro
U know dat these life is too short
Tete Jaye ori re
O nlo loni,aye nlo kole duro
It brain on the mix
Lyrics Submitted by Olawoore peter
Lyrics provided by https://damnlyrics.com/