damnlyrics.com

Answer My Prayer (feat. Monique)

Na mike abdul o o oo eh Oluwa mi o

Baba eh na u answer my prayer o

Ah ah eh na u answer my prayer

Ah ah ah ah eh u answer my prayer

Na wetin dey make you dance U dance u too dey dance, Won bere pe ki lon se micheali

Se ko si se ko si Dem dey call me paulu silasi silasi silasi Dey say na me dey go churchi passi chipassi churchi passi

I no no what to say eh Na baba God don put my way eh Dem for ask me say my brother where your Godu dey No be say i too much, no be say i know much No be by power Na baba God show me him face U no let dem ask me say where is my God eh eh eh

ah ah eh eh

You answer my Prayer

ah ah eh eh

You answer my Prayer o

Baba i dey praise you ohhh, I beg you for answer prayer ah ah eh eh Nah you answer my Prayer

You know let them ask me say where is my God eh eh eh

He don tey I don no say you answer prayer oo lobatan

You say make I ask I receive

You say make I knock you go open

You say make I see say I go find you dey answer prayer

Nah you tell me say make I no fear say you dey there when I loosee hope, you cover me, you rescue me, you dey for me I praise you Daddy me oo.

Let your name be praised, take it all the Glory, You are my way maker oo, take it all the Glory.

Ah ah eh eh you answer my Prayer

Ah ah eh eh nah you answer my Prayer

You answer my Prayer baba oh oh

Ah ah eh eh nah you answer my Prayer

Ogbe mi sinu palasi,The blessings be like petesi

Oba mi see ko sa seti

Mo gbegba ope mo salutu

Jibola to hammer, Sade ti marry

Emeka nwa Bentley, Crusi gently

See all the blessings

Ogun Oso gbogbo Atepa.

Ogun Aje gbogbo Atepa

All the trouble Faraway Atepa

All the worry runaway Atepa (*2ce)

Ah ah eh eh you answer my prayer

Ah ah eh eh nah you answer me daddy

Ah ah eh eh you answer my prayer.

Lyrics Submitted by Ajayi Christianah Temidayo

Enjoy the lyrics !!!