damnlyrics.com

Baddest (feat. Olamide, Stonebwoy & BOJ)

DJ Neptune – Baddest Lyrics ft. Olamide,

Stonebwoy & BOJ

[Intro – Dj Neptune]

Charlie this be the maddest

Neptune dj e b the baddest

Pheelz Mr. Producer

[Verse 1 – Olamide]

Ah e b the man you the baddest

E be the one with the flow with the tightest

God purnish anybody wey wan fight us

Wey say the fish for the sardine no be titus

Ah ah charlie look no dey job us

Cause we grow for the slum we jump bus

If i come to your hood dem jump us

We go reciprocate we go come burst

Ah ah craze dey like ijaw boys

We dey carry shoulder finish we dey pompous

We dey smoke that loud in a tour bus

And dey no baga dey disturb us

Oya je fun won gbogbo package

Won fe kami lowo ko oshe bandage

Baddo lo cause e gbogbo damage

Werey wan le e ma binu ke manage

[Chorus – Stonebwoy]

They don’t know them a go know

Super star from outta zongo

The fan base big and the loving though

So me kill them all alone

I am the django

We go dey do go dey do. Jeje

The gyal dem go break dem waist Jeje

They go dey dance and we go dey high

our thing and that it dey be Keke

[Verse 2 – Olamide]

You see when we show we the flyest

We no de spend all the money on designers

Big cars big girls awon finest

To good to be truth badness

But low-key dem they find us

Them be they act like say dem no mind us

When we jam for the club dem remind us

Bros your show too de wavy de invite us

Like ayiri i dey blow money fast

Haters mi gbogbo won ni fans

Naijalyricszone.com

No mind dem to ba ni mo razz

Won ti jo shakiti bobo won ti cast

Oya je fun won gbogbo package

Won fe kami lowo ko oshe bandage

Baddo lo cause e gbogbo damage

Werey wan le e ma binu ke manage

[Chorus – Stonebwoy]

They don’t know them a go know

Super star from outta zongo

The fan base big and the loving though

So me kill them all alone

I am the django

We go dey do go dey do. Jeje

The gyal dem go break dem waist Jeje

They go dey dance and we go dey high

our thing and that it dey be Keke

[Verse 3 – B.o.j]

We the baddest boys o

Pull up in the baddest toys o

Got girls in the back o

And i got girls in chicago

Got money but we don’t make noise

Empty barrels make the loudest noise o

Am the gadamn boss o

[Verse 4 – Stonebwoy]

Stonebwoy verse

Man a badman to the thing

Like a crown to the king

And the heights me a reach can’t done

Like a tyson to the ring

A we song dem a sing

It a kick up the place right down

Far out, Kick out

Gyal a link in and gyal a link out

Far out, Kick out

Champagne popping

And the kush out

No matter what next We nuh stress

Enjoy we life Up to the fullness

A no game we a play Cah we eye dem red

This’s like a movie Call me denzel

[Chorus – Stonebwoy]

They don’t know them a go know

Super star from outta zongo

The fan base big and the loving though

So me kill them all alone

I am the django

We go dey do go dey do. Jeje

Naija lyrics zone dot com

The gyal dem go break dem waist Jeje

They go dey dance and we go dey high

our thing and that it dey be Keke

[Verse 4 – B.o.j]

Ki le yi won tu wonder

Na jeje i dey with my brothers

And we flexing bi hulk hogan

Awon girls won fe ju tonga

Won je rice won je burger

Won tu mu chicken won fi si under

Ewo bouncer ta fi sho ogba

O fe mu eru le o fe mu number (x2)

[Outro – dj Neptune]

Woo o…. Indomix

Neptuneeee

The baddest dj Oshee

Ever Oya, Liveth

Skibooo

Lyrics Submitted by Kissi Appah Mireku Emmanuel

Enjoy the lyrics !!!