damnlyrics.com

E.L. - Hallelujah ft. M.anifest

Artist : EL Feat. M.anifest

Song Lyrics : Hallelujah

   INTRO (M.anifest n EL)

ileleleileleleileleleilelele

haa EL,eeiee Manifest

haha M do to do ti do ,hehe

ileleleileleleileleleilelele

EL,this is crazzzzzy chaaarleeeeey

   VERSE 1 (EL)

Den times I dey stay for D.C

Den times nobody dey see me

I no dey biss cus I no dey T.V

Wey nothing nothing dey border me at all ooo eeye

Den times I dey stay for Spintex

Nothing I get but I get my hapiness

But in a twinkle of an eye ooo

Ebi like I dey hala ebi Dollar be matter

   CHORUS (EL)

But we go sing some hallelujah ah aaah e

And the money go dey flow o o o ooo(for dey flow)

We be singing hallelujah ah aaah

And charlie we go wele more kudi kudi,kudi kudi for me oooo eh eh

   VERSE 2 (EL)

Den times I dey stay for London

Rocking my Nike,Adidass and SeanJohn

I never think say I go one day grow

Wey all my paddies for my body go fly away(away eeye)

Den times I dey stay for Osu

Nothing nothing we dey get for kotoku

Everyday we dey drink, we dey smoke and the chicks dem dey

We never no say one day ego fade away

   CHORUS (EL)

But we go sing some hallelujah ah aaah (lelujah)

And the money go dey flow o o o ooo(for dey flow)

We be singing hallelujah ah aaah

And charlie we go wele more kudi kudi,kudi kudi for me oooo eh eh

   RAP VERSE (M.anifest)

Yeah,ebi like magic

I'm a mavel,not average

Now I'm lavish

See back in the day in class six

In my headphone I burn classics

Hamatan was drag I dey chopstick

Lunch money we use to take spread chicks

Small flex got complex

You need cash money to keep your baby fresh

But your baby left when the sugardaddy came

Now you vex and you dey cry for the rain

ohoo oh yawa

Tought you a lesson money is power

Money can afford you a three piece agbada

Money be the gab between Bens and Okada

If you job hard in comes the income

cus after income ofcource the chicks come

   CHORUS (EL)

Hallelujah haha e

And the money go dey flow o o o ooo(go dey flow)

We be singing hallelujah haha e

And charlie we go wele more kudi kudi,kudi kudi for me oo

But we go sing some hallelujah haha

And the money go dey flow o o o ooo (make e flow)

We be singing allelujah haha

And charlie we go dey wele money kudi kudi,kudi kudi for me oo

OUTRO

Hey! Hehe

El divine

This one de3 e be more than crazy chaley kudi kudi

Ha!

Lyrics Submitted by Isaac Newton Awuni

Enjoy the lyrics !!!