damnlyrics.com

Kangpe (feat. Wesley Williams)

So na so I be a condition come make you aje like this

You say your husband na I leave you, you say I go fit betray

So na so you dey weak

As I see you before I think say you dey kangpe

Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break youBut you rake before

Na you talk say you no go put man before God

See yourself as you be

Na you talk say you no go put man before God ohAs you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk, the thing en no fit kill you

Na I go make you strong, it go make you strong

The thing en no fit kill you na I go make you strong

It go make you strong

God no go give you anything you no give fit deal withYou talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand

Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh

Dey go church everyday, oh, notice me or I quench

Look at me how I bounce but na you be the crook

Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be

When wind blow fowl ynash go open very, very well ohAs you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk, the thing en no fit kill you

Na I go make you strong, it go make you strong

The thing en no fit kill you na I go make you strong

It go make you strong

God no go give you anything you no give fit deal withAs you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk, the thing en no fit kill you

Na I go make you strong, it go make you strong

The thing en no fit kill you na I go make you strong

It go make you strong

God no go give you anything you no give fit deal withAs you walk through the valley of the shadow of death

You will fear no evil

For His rod and His staff are with you

You have come this far to sing your mystery

Songwriters

Nneka Lucia Egbuna, Farhad SamadzadaPublished by

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd. Song Discussions is protected by U.S. Patent 9401941. Other patents pending.

Enjoy the lyrics !!!