damnlyrics.com

Kedike

From the first time I met you

there was something about you

I can never forget the way you take thief my heart

I dey try to pretend to you

I no like, I no send you

but I no like we're friends too

cuz you give me a spark

I just can't help myself, I wan be your all

And I see no one else, wey I fit give my heart

I no go ever leave you

I go dey there for you ohnothing wey dem fit do (to take me away from you)

I no go ever leave you

I go dey there for you oh

nothing wey dem fit do (to take me away)

you dey make my heart go KedikeKedike ey, ke ke kedikeEy! you dey make my heart go Kedike (Kedike)

Kedike ey, ke ke ke kedike

uh oh ey

I can tell what's that toobuild my whole world around you

No one else can do the things that you do for meI wanna be there for you

Baby I really love you

There is something about you that I cannot explain

na you alone I want, na you alone I need

na you alone go make me feel complete

I just can't help myself, I wan be your all

And I see no one else, wey I fit give my heart

I no go ever leave you (leave you)

I go dey there for you oh (Baby ey ey ey ey)

nothing wey dem fit do (I go dey with you oh oh oh oh oh)

I no go ever leave you

I go dey there for you oh

nothing wey dem fit do (to take me away)you dey make my heart go KedikeKedike ey, ke ke kedikeEy! you dey make my heart go Kedike

Kedike ey, ke ke ke kedike

Baby you dey make my heart go kedike

kedike ey, ke ke kedike

you dey make my heart go Kedike

Kedike ey, ke ke ke kedike

you dey make my heart go Kedike

Kedike ey, ke ke kedike

you dey make my heart go Kedike

Kedike ey, ke ke ke kedike

Song Discussions is protected by U.S. Patent 9401941. Other patents pending.

Enjoy the lyrics !!!