damnlyrics.com

Mama Born Dem

Intro

Spiritual

Eyehh eyehh

The don kolokuzo

The makavelli

Number 1 on the kilamity

Verse 1)

Lionel Messi ah say Na mama born am oh (born am)

Barrack Obama ah say Na mama born am oh (born am)

Benedict Peters ah say Na mama born am oh (born am)

Aliko Dangote ah say Na mama born am oh (born am)

Esowuike Waire mighty my guy Na mama born am oh (born am)

Bola Tinubu wey you see, my guy Na mama born am oh (born am)

Waire mighty Ifeanyi Ubah

Ah say Na mama born am eh (born am)

Socrifite and Douglas ah say Na mama born am oh (born am)

Chris air wey you see ah say Na mama born am oh(born am)

So Tell me why I no go blow ( I go blow)

Why I no go make am (Waire that one dey)

So why I no go dey for portharcourt still dey tubolo the whole world eh( Waire that one dey)

Anything you want to become for life

Make you put am for God him Hands

Because God no go fit fail (e no go fit fail)

Cause that's the God I'm serving

Jesus ehh die minute leh

Chorus

My guy e don better for my family (family)*2

No matter how the bad belle dem jealousy (jealousy)*2

My music go dey Hallah from naija to the Overseas (overseas) *2

Abobi cool one day, say the hustle go pay( hustle go pay) *2

Everybody them go start to dey hallah Your name (hallah your name) *2

Verse 2

Lyrics Submitted by Lloyd Johnson

Enjoy the lyrics !!!