damnlyrics.com

My Level

[VERSE 1]

My level eerh

My level eerh

Maybe today I no get nothing

But tomorrow I go get something

And I go buy moto for Mama ooh

But the enemy won worry me

I go show alla dem tragedy

No be today ooh, no be today ooh we start ooh

So you for sing my song ooh

You for keep am for long ooh

Because you don't know the day weh

Jesus Christ go come ooh

[CHORUS]

So if you see me today eiii

I know my level

I know my level

Oh my level

And if adey pop champagne today ei

I know my level

I know my level

Oh my level[VERSE 2]

The time adey waka dey waka yo

AmƐ na akƐ gbormor bƐ deka ei

Lonely lonely story

But de time I buy my Toyota

Flossy kƐ amƐ akƐ bƐ nyƐ na

What a lovely story

Adey live this life ooh

Because I get my Bible ooh

Because the blessings I get

From the Most High be so greate ooh

[CHORUS]

So if you see me today eiii

I know my level

I know my level

Oh my level

And if adey pop champagne today ei

I know my level

I know my level

Oh my level[VERSE 3]

Maybe today I no get nothing

But tomorrow I go get something

And I go buy moto for Mama ooh

But the enemy won worry me

I go show alla dem tragedy

No be today ooh, no be today ooh

We start ooh

So you for sing my song ooh

You for keep am for long ooh

Because you don't know the day weh

Jesus Christ go come ooh[CHORUS]

So if you see me today eiii

I know my level

I know my level

Oh my level

And if adey pop champagne today ei

I know my level

I know my level

Oh my level

Enjoy the lyrics !!!