damnlyrics.com

Olekoko

Intro:

Sha la la la la la la la 3x

La la la 2x

E se 4x

E se E se!

For the love wey God don show me e dey trip me - Olekoko

Everything I need He don give me I dey trip o - Olekoko

Everything I want He don give me eyi le ku o - Olekoko

Everytime I pray He dey hear me E bami gbega - Olekoko

The thing I need He don give me - Na so

The thing I want He don give me - Na so

My woman too na im give me - na so

All the things I want He don give me - na so

Eyi le ku o

Chorus:

Ogo f'Eledumare Oba Igbala o 4x

Intro:.....................................

For the love wey God don show me E dey trip me - Olekoko

For the love wey God don show me o yamil"enu - Olekoko

For the love wey God don show me o tún tumi l'ara - Olekoko

For the love wey God don show me o wumi l'ori o - Olekoko

The thing I need He don give me - Na so

The thing I want He don give me - Na so

My woman too na im give me - Na so

Even the head na God make dem - Na so

Eyi le ku o

Chorus:.....................................

Refrain:

This one na for Jesus only - Jesus only

Lyrics Submitted by Oluwatobi Enoch Adesanya (Pappy)

Enjoy the lyrics !!!