Dansaki - Olamide
| Page format: |
Dansaki Lyrics
On the beat na 2kriss e
All the girls dem want to kiss e
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da daI no fit lie o
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
HebaWanna roll wanna roll wanna roll roll roooll eh
See that low waist so low low low looow
Ride me like e the horse wey dey Polo lo looo
See your front see your back i dey kololooo
I dey kololoChiwendu you are blowing my mind
See the way that wine oya press rewind... rewind
That wine, oya do that wine
Make you shack all of them wey dey weep on the line
Chidinma know, ki Yinka know, mi fe m'eran lawo ori mi ma lo
Baby i know say you wan roll
Why you dey dull oya baby go low
Eh
Oya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da daI no fit lie,
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki reNaananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
HebaTell the girls wey dey show kan ye polowooo
When my girl put it down dem dey sorroooow
Zomana amina just dey kololooo
Fafer dey kudi dey baby molowooo
Baby molowoTesting one two
I know you want to
Show me pepper what you gon'do
Please stop dreaming f'omi boju
Lets leave the dream ka jo sere mojuOya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da daOya o na na na na na na
Sare wa gba banana
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da daI no fit lie,
Dansaki re
You carry body you fine o
Eh oh my boo
Dansaki re
Aponbepore baby hold me tight
Dansaki reNaananananaa
Dansaki re
Naananananaa
Dansaki re
HebaOya o na na na na na na
Dansaki re
Sare wa gba banana
Dansaki re
O ro ro ro ro ro ro
Α da da da da da daBaby skilashi
2kriss
Olamide baddo
baddest hardest
bigbanks oshe
Shoutout to my ladies dem
All my london girls
Heba
Oya na,
ladies dem
All my yankee babes,
lagos babes
Thank you thank you
I love you all
You are too poposi poposi
Song Discussions is protected by U.S. Patent 9401941. Other patents pending.
