Ile Aiye (feat. H.H.S.) - Oritsefemi
| Page format: |
Ile Aiye (feat. H.H.S.) Lyrics
Oritsefemi_ft_HHS_ile aye lyrics
Na true oo..
Person wey u no connect
You no go collect
(verse 1)
I wake up one day..
I dey think am e
I felt dem say make I no dey think am at all again oo
Dem say everything go still dey kampe
I gat to hold my self tight
Make I no go look faint
Ah we dey hustle eh
We dey hustle when the money no dey
How man go take survive
When everything don high mogbe...
Ah
Gbagbe.... Oshi o mo'we
Awa o w'aye alaye
Won tun so wipe
Atoshi o r'aye wa oo
(hook)
Every night and day I work for money
If I get the money I dey use am do something
You gotta just dey hate l'asan
B'eyan o l'omo oluwa l'ole Se funni
(chorus)
ile aye oo.. Gobe
Thing wey my eye see
You dey man dey you dey fit strong man
No no no ooo... Mogbe
Gbogbo ohun t'oju bari
L'afi ma p'itan T'oba ti d'ojo ola
Yeah yeah..
(verse 2) HHS
I know my story (story)
I know my people (people)
And I get my nigga
And I differentiate them from the haters
Some dey chase dream
Some dey leave the dream
Omo boy no dey sleep
Baba l'oke no dey sleep
Kil'ode t'en binu
T'aba dagba, T'aba dolowo
Haba.. . Gbagbe
Oshi o mo'we
Awa o w'aye alaye
Won tun so wipe Otoshi o r'aye wa oo
(hook)
Every night and day I work for money
If I get the money I go use am do something
You gotta just dey hate l'asan
B'eyan o l'omo oluwa l'ole Se funni
(chorus)
Ile aye oo... Gobe
Thing wey my eye see
You dey man dey you dey fit strong man
No no no ooo mogbe
Gbogbo ohun t'oju bari
L'afi ma p'itan T'oba ti d'ojo Ola
Yeah yeah
(verse 3) Oritsefemi
Awa o s'ore Oshi
E o le GB'ola lowo taye
K'elo fun kehinde
Bawo l'ese Mase
Ki gbogbo aye n kigbe
Ah.. Ejawo nbe
Edakun, Ero'nu jinle
T'eba ti ba'luje, gbogbo wa na
L'ajo ma gbe'gba re
(confirm !! This Na real under ground spiritual game..
Respect to fela anikulapo kuti once more our meda effect!)
(chorus)
Ile aye ooo. .. Gobe
Thing wey my eye see
You dey man dey you dey fit strong man
No no no ooo mogbe!
Gbogbo ohun t'oju bari
L'afi ma p'itan T'oba ti d'ojo Ola
Yeah yeah
(verse 4) HHS
Aru'we! Igi temi aru'we
Eledumare ti gbemi de
Ibi t'aye sope a o lede
(oritsefemi)
Ah ah
Aru'we! Igi temi aru'we o
Eledumare ti gbe wa de
Ibi t'aye sope a o lede
Iyoo no no ooo
Ah... Egbagbe Oshi o mo'we oo
Awa o w'aye alaye
Wofi so wipe Otoshi o r'aye wa oo
eeah... (oritsefemi) oooo
HHS on the building
Oloun..
Oritsefemi_ft_HHS_ile aye. Lyrics