DamnLyrics - The center provides all the lyrics

Personally - P-square



     
Page format: Left Center Right
Direct link:
BB code:
Embed:

Personally Lyrics


Verse 1
Personally i rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Swimming *** chin chin like speaking Chinese
Ehn… na wetin be this
Baka boomboom…na wetin i see
Saga.. And she no wan gree
She talk say no wan leaveChorus
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i'm in the mood

As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with youVerse 2
Personally.. professionally..
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally.. psychologically
You're turning me on biologically
Sexually.. dramatically
And she talk say she no wan leave
Chorus
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with youVerse 3
Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically.. internationally
Haba..habatically
Grammar… na for dictionary
Saga..but she no wan gree
She talk say she no wan leaveChorus
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Enjoy the lyrics !!!

P-Square, a musical group of indentical twins, Peter and Paul Okoye. The duo began their music and entertainment career mimming and dancing in various shows and church events in Jos, Plateau State, Nigeria where they grew up. In 2001, while at the University of Abuja, at a talent show competition they won the "Golden Tones - up & Coming Band" competition with the track "Kolo" from their debut production.

Read more about P-Square on Last.fm.


User-contributed text is available under the Creative Commons By-SA License and may also be available under the GNU FDL.

View All

P-square