Fire Dey Go - Vivian Galaxy
| Page format: |
Fire Dey Go Lyrics
FIRE DEY GO
1. Enemies Enemies Enemies Enemies
wey no wan see my success
Enemies Enemies Enemies Enemies
wey no wan see my progress
Enemies Enemies Enemies Enemies
wey no wan see
Oku muonso Fire dey go.
Ch. Oku Muonso – O O O O Oku
Fire Dey Go – O O O O Oku
Oti sun mi sun mi sun mi
Yeee Fire Dey Go – O O O O Oku
Oku Muonso – O O O O Oku
Fire Dey Go – O O O O Oku
Oti sun mi sun mi sun mi
Yeee Fire Dey Go – O O O O Oku
2. As I dey waka dey go
As I dey carry dey go
Loke Loke mo ti lo
As we dey rock the show
Like there is no tomorrow
Goke Goke ka wa lo
Some people no dey like to dey
see when people around them dey
attain success
While they work so hard to make
sure that
No one around them dey obtain
progress
This one na true talk I no dey
yarn yarn nonsense
Oku muonso Fire dey go.
3. Loke loke mo ti lo ooo
Goke goke ka wa lo ooo
Loke loke mo ti lo ooo
Goke goke je ka lo
I been dey beg before
Make una leave me make I go
But now I don dey shako
Jesus don do am
E do am for me
Jesus don do am
I say e do am for me
Oti sun mi E don do me