Jonah - Vivian Galaxy



     
Page format: Left Center Right
Direct link:
BB code:
Embed:

Jonah Lyrics


JONAH
CH. I am Jonah Jo Jo Jo Jonah
Jo Jo Jo Jonah na na na na.
Jonah
Jonah Jo Jo Jo Jonah Jo Jo Jo
Jonah na na na na Jonah
Run oo I don dey run oo run
run run oo from God’s call
Run oo I don dey run oo run
run run oo from God’s call
1. I don dey fish belle belle belle
I don see helele helele helele
Nwanem ererem elele elele elele
Asim ererem elele elele elele
God called me I just bone him
God called me I just bone him

God called me I just bone him
God called me I just bone him
2. one two three four to five
Five years pass
Six seven eight nine to ten
ten good years
I don dey fish belle for ten good
years
I see helele helele helele
3. shebi shebi shebi shebi
Jehovah called you nwanem
Shee shee shee shee
you dey think say e be mumu
shebi shebi shebi shebi
you dey use voodoo
Shee shee shee shee
you dey use juju
You think you are so cool
but you are a fool
you need to go and enter the loo
and empty bad belle bad belle
empty bad belle oooh
make you no see helele
helele helele

Enjoy the lyrics !!!